Market background

Fresh market things from your favourite market go reach your door from BringItHome

Pick your trusted market and our shopper go get better better foodstuff for you.

Live Market Prices

Best prices wey dey our markets, we dey update am daily.

No product dey for now. Check back soon!

How BringItHome Dey Work

Three simple steps. From your market list to your doorstep — we handle the market run.

1

1. Send Your List

Make market list of everything you wan buy and their amount, and send am to Shoppers for the Market wen you choose.

2

2. Choose Your Shopper

De Shoppers go send you their last price & how dem go delivery am. You go choose de offer you like and pay de moni to escrow.

3

3. Enjoy Correct Delivery

De Shopper wey you select go buy your things, package them and bring de package come give you just as una take agree am.

Your moni go stay safe for escrow until you confirm say you don get am.

Protected by Escrow

Ready make we run your market?

Thousands dey trust BringItHome already — join them now.